‘Lanke’ Lyrics by Teni
Teni – Lanke Lyrics
Oh lord
What a feeling
On G I got the juice and the energy
Everybody wanna sodi to my melody
And the baby demma steady blow my phone up
Getting money and a nigga never fold up
High taste and I get standard
Blow a millie on a baddie toh ba se dada
Blow trees smoke some gbana
Put a baddie on a jet, fly to Ghana
Four babes for my side, four meter for a night
Teni makanaki on a skibi jumbo lifestyle, bad bitches wanna ride
Never alone with my guys, I’m a Liverpool on this side
Chopping life like ofe, issa banger bad bitches wanna ride
I feel good (I feel good)
I feel nice (I feel nice)
Oh lord (oh lord)
What a feeling (what a feeling)
I feel good (I feel good)
I feel nice (I feel nice)
Oh lord (oh lord)
What a feeling (what a feeling)
Baby jen rumo, no dey hear their rumor ahahn
Jen rumo, no dey hear their rumor ahahn
I get the package I’m causing damage
And I dey vex 21 the savage
Na teni baby, the money magnet
I give dem back back to back on rampage
Fear who? I wan fear who?
Dare who? Dey wan dare who?
Me nu, oga me nu
Chop you like you’re on the menu
See I be omo j e s u to the s
Bad to the bone I’m the best
Me I no go let them rest
Kill em with a big big flex
Four babes for my side, four meter for a night
Teni makanaki on a skibi jumbo lifestyle, bad bitches wanna ride
Never alone with my guys, I’m a Liverpool on this side
Chopping life like ofe, issa banger bad bitches wanna ride
I feel good (I feel good)
I feel nice (I feel nice)
Oh lord (oh lord)
What a feeling (what a feeling)
I feel good (I feel good)
I feel nice (I feel nice)
Oh lord (oh lord)
What a feeling (what a feeling)
Ahahn, lanke
O n she bi omolanke
Ahahn, lanke
O n she bi omolanke
Ahahn, lanke
O n she bi omolanke
Ahahn, lanke
O n she bi omolanke
Leave a Reply